YouVersion Logo
Search Icon

Exodus 5:8-9

Exodus 5:8-9 PCM

And una go force dem make plenty block, just as dem dey do before. Na bikos dem nor get enough work naim make dem dey kom ask mi sey, ‘Make yu let us go sakrifice give awa God.’ Make una give dem strong work, so dat dem nor go get shance to listin to lie-lie word!”

Free Reading Plans and Devotionals related to Exodus 5:8-9