YouVersion Logo
Search Icon

Exodus 13:21-22

Exodus 13:21-22 PCM

Naw, God dey lead dem with kloud for day time, den for nite, E dey lead dem with fire, so dat dem go fit travel both for day and nite. Oga God nor remove di kloud for day time or di fire for nite.