Exodus 11:5-6
Exodus 11:5-6 PCM
and all di first-born son for Egypt, go die. I go start from Fero first-born wey go take-ova en papa throne, go rish di first-born wey en slave girls wey dey grind korn born and all di first-born among en animals. Strong kry go dey evriwhere for Egypt; pipol neva kry like dat before and dem nor go ever kry like dat again.