YouVersion Logo
Search Icon

Deutronomi 8:3

Deutronomi 8:3 PCM

True-true! E make una dey honbol thru honga kon dey give una food wey una nor know (manna) make una chop. E do dis to tish una sey human being nor nid only food, but dem still dey alive bikos of wetin God tok.

Free Reading Plans and Devotionals related to Deutronomi 8:3