YouVersion Logo
Search Icon

Deutronomi 8:18

Deutronomi 8:18 PCM

Una must remember di Oga una God, bikos na en dey give pipol di pawa to make money. If una obey am, di kovenant wey E make with una grand-grand papa, E go make am happen for una life.

Free Reading Plans and Devotionals related to Deutronomi 8:18