YouVersion Logo
Search Icon

Deutronomi 7:8

Deutronomi 7:8 PCM

But na bikos God love una and dey keep di promise wey E make with una grand-grand papa. Na dis make God save una with en strong hand wen una dey serve as slave for King Fero hand for Egypt.