YouVersion Logo
Search Icon

Deutronomi 6:15

Deutronomi 6:15 PCM

bikos di Oga una God wey dey here with una, dey jealous well-well and en vexnashon go kill and porshu evry oda tin, until E go distroy wiked pipol and sinnas komot from dis eart.