YouVersion Logo
Search Icon

Deutronomi 5:9-10

Deutronomi 5:9-10 PCM

Make una nor woship or serve dem, bikos mi wey bi una God dey jealous well-well. I go ponish una shidren and shidren-shidren for di sin wey dia papa kommit, but I go show my mesi thru di kovenant to doz wey choose, obey and keep my kommand.

Free Reading Plans and Devotionals related to Deutronomi 5:9-10