YouVersion Logo
Search Icon

Deutronomi 4:39

Deutronomi 4:39 PCM

So make una remember dis tins kon keep am well for una heart: Na di Oga God bi God, both for heaven and for eart and know oda god, dey.