Deutronomi 11:26-28
Deutronomi 11:26-28 PCM
Si, today I dey give una shance to pick between blessing and curse! God go bless una if una obey di Oga una God kommand wey I dey give una today. But na curse bi una own, if una rijet di Oga una God kommand kon turn from am go woship oda gods wey una nor know before.





