Deutronomi 10:21
Deutronomi 10:21 PCM
Na only en bi God; di only one wey wi go dey praiz; di Pesin wey don do many wonderful mirakles wey una don si with una own eyes.