Acts 7:57-58
Acts 7:57-58 PCM
But di pipol klose dia ear bigin shaut and all of dem kon rush am. Wen dem don drag am go outside for di temple, dem kon start to dey stone am, den dem kon pul all dia klot give one man wey dem dey koll Saul, make e whole.





