YouVersion Logo
Search Icon

Acts 5:38-39

Acts 5:38-39 PCM

Naim make I sey for dis matter so, make una remove una hand and leave all dis men, bikos if all di tins wey dem dey plan and do, na from dia mind, dem nor go susid, but if na from God, una nor go fit stop dem, escept una won fight God.”

Free Reading Plans and Devotionals related to Acts 5:38-39