YouVersion Logo
Search Icon

Acts 27:23-24

Acts 27:23-24 PCM

Bikos yestiday nite, God wey I dey serve, en angel appear to mi kon sey, ‘Make yu nor fear Paul! Yu must face Caesar and God go save yu and evribody wey dey follow yu travel.’

Free Reading Plans and Devotionals related to Acts 27:23-24