YouVersion Logo
Search Icon

Acts 2:44-45

Acts 2:44-45 PCM

All di pipol wey bilive, dey share dia propaty with one anoda and stay togeda. Dem dey sell wetin dem get kon use di money dey help each oda.

Free Reading Plans and Devotionals related to Acts 2:44-45