Acts 19:11-12
Acts 19:11-12 PCM
Dat time, God use Paul dey do many wonderful mirakles, even handkachief and klot wey dem take tosh Paul body, dey heal sick pipol and drive evil spirit from pipol body, wen dem use am tosh dem.