YouVersion Logo
Search Icon

Acts 15:8-9

Acts 15:8-9 PCM

And God, wey know wetin dey inside pipol mind, don show ensef to dem wen E give dem di Holy Spirit, just as E give us and E nor do wayo between wi and dem bikos, E make dia heart klean by faith.

Free Reading Plans and Devotionals related to Acts 15:8-9