YouVersion Logo
Search Icon

Acts 11:17-18

Acts 11:17-18 PCM

So my pipol, if God fit give doz Gentile pipol di same gift wey E give us afta wi bilive Jesus Christ, who I bi to stop God?” Wen dem hear wetin Pita tok, dem nor argue with am again, so dem kon start to praiz God. Den dem sey, “Naim bi sey God don give Gentile pipol di shance to take turn from sin kom meet am, so dat dem go get di life wey nor dey end.”

Free Reading Plans and Devotionals related to Acts 11:17-18