2 Tesalonians 1:6-7
2 Tesalonians 1:6-7 PCM
E good as God dey ponish di pipol wey dey trobol una. And una wey dey sofa so, God go give wi and una rest wen Christ go kom from heaven with en mighty angels.