YouVersion Logo
Search Icon

2 Samuel 16:11-12

2 Samuel 16:11-12 PCM

David tell Abishai and all en ofisas, “My own pikin one kill mi, so why una dey sopraiz for dis man wey kom from Benjamin tribe? Na God tell am make e curse mi, so make una leave am make e dey curse. May bi God go si my sorrow and E go give mi some blessing wey go remove dis curse.”

Free Reading Plans and Devotionals related to 2 Samuel 16:11-12