2 Korintians 6:17-18
2 Korintians 6:17-18 PCM
Christ still sey, “Make una kom out and separate unasef from dem,” and “Make una nor tosh anytin wey nor dey klean, den I go welkom una kon bi una Papa and una go bi my shidren.” Na so God wey get all di pawa, tok.