YouVersion Logo
Search Icon

1 Tesalonians 1:2-3

1 Tesalonians 1:2-3 PCM

Wen ever wi dey pray, wi dey always tank God for all of una. Wi remember di work wey una don do thru faith and as una dey bear bikos of di hope wey una get about awa Oga God Jesus Christ.