1 Samuel 4:21
1 Samuel 4:21 PCM
E koll di pikin Ikabod, wey mean “God glory don komot from Israel,” e dey tok about di Kovenant Box wey Filistia pipol don karry go, en husband and husband papa wey don die.