1 Samuel 30:6
1 Samuel 30:6 PCM
David vex well-well, bikos en men dey tink for dia mind sey make dem stone am. Each man dey kry for en pikin. But di Oga God kon give David strong mind.