YouVersion Logo
Search Icon

1 Samuel 16:7

1 Samuel 16:7 PCM

But God tell Samuel, “Make yu nor happy, bikos of how en face look, bikos nor bi en I choose. God nor dey si tins di way una dey si am. Pipol dey look pipol from how dem bi for outside, but God dey look pipol from how dem bi for dia heart.”

Verse Image for 1 Samuel 16:7

1 Samuel 16:7 - But God tell Samuel, “Make yu nor happy, bikos of how en face look, bikos nor bi en I choose. God nor dey si tins di way una dey si am. Pipol dey look pipol from how dem bi for outside, but God dey look pipol from how dem bi for dia heart.”

Free Reading Plans and Devotionals related to 1 Samuel 16:7