YouVersion Logo
Search Icon

1 Samuel 16:11

1 Samuel 16:11 PCM

Samuel kon sey, “Dis na all di boys wey yu get?” Jesse ansa, “E still get di one wey small pass. E dey kare for di animals.” Den Samuel tell Jesse, “Make yu send pesin go koll am kom, bikos wi nor go fit do anytin until e kom here.”

Free Reading Plans and Devotionals related to 1 Samuel 16:11