YouVersion Logo
Search Icon

1 Korintians 11:28-29

1 Korintians 11:28-29 PCM

So make evribody shek ensef, before e chop di bread and drink from di cup. But if una nor undastand sey na una bi Christ body, una don already kondemn unasef with di way wey una dey chop and drink from di cup.

Free Reading Plans and Devotionals related to 1 Korintians 11:28-29