1
Proverbs 27:17
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Just as iron dey make iron sharp, na so too, two pesin dey learn from each oda.
Compare
Explore Proverbs 27:17
2
Proverbs 27:1
Make yu nor boast about tumoro, bikos yu nor know wetin go happen between naw and den.
Explore Proverbs 27:1
3
Proverbs 27:6
If yor friend wound yu, e betta pass yor enemy kiss wey fit kill yu.
Explore Proverbs 27:6
4
Proverbs 27:19
Na yor own face dey shine for di wota wey yu dey look and na yor ownsef yu dey si for yor heart.
Explore Proverbs 27:19
5
Proverbs 27:2
So make yu let odas praiz yu, instead of yu to dey praiz yorsef.
Explore Proverbs 27:2
6
Proverbs 27:5
E betta make yu korrect pesin for open, dan to dey show am love for sekret.
Explore Proverbs 27:5
7
Proverbs 27:15
Wife wey dey komplain well-well, bi like wota wey dey drop small-small for rainin sizin
Explore Proverbs 27:15
Home
Bible
Plans
Videos