1
Filemon 1:6
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
so I dey pray sey di faith wey yu get go make yu undastand all di blessings wey bi yor own inside Christ.
Compare
Explore Filemon 1:6
2
Filemon 1:7
I get joy and my heart dey strong bikos of yor love and thru yu, all God pipol heart don strong too.
Explore Filemon 1:7
3
Filemon 1:4
Evritime wey I remember yu for my prayers, I dey tank my God
Explore Filemon 1:4
Home
Bible
Plans
Videos