1
Nombas 6:24-26
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
“ ‘ “God go bless and protet una; God go dey kind and good to una; God go look una with favor kon give una peace.” ’
Compare
Explore Nombas 6:24-26
2
Nombas 6:27
So my name go always dey Israel pipol mout and I go bless dem.”
Explore Nombas 6:27
3
Nombas 6:23
“Make yu tell Aaron and en sons sey, ‘Dis na how una go take bless Israel pipol. Make una tell dem
Explore Nombas 6:23
Home
Bible
Plans
Videos