1
Mark 2:17
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Wen Jesus hear dis, e tell dem, “Pipol wey well nor nid doctor, but na doz wey nor well nid am. Nor bi good pipol I kom koll, but na sinnas I kom for.”
Compare
Explore Mark 2:17
2
Mark 2:5
Wen Jesus si as dia faith strong rish, e kon tell di man wey paralaiz, “My pikin, I forgive yu all yor sins.”
Explore Mark 2:5
3
Mark 2:27
Jesus tell dem, “God make Sabat Day to help pipol, but nor bi sey make Sabat Day kontrol pipol life.
Explore Mark 2:27
4
Mark 2:4
As dem nor si road pass go meet Jesus, bikos pipol plenty der, dem kon remove di zink on-top di house for where Jesus sidan, den dem kon small-small drop di bed wey di man liedan put till e rish groun.
Explore Mark 2:4
5
Mark 2:10-11
But make dem for know sey Man Pikin get pawa for dis world to forgive sins, Jesus kon tell di man wey nor fit waka, ‘I tell yu, get up, karry yor bed, make yu go yor house.’ ”
Explore Mark 2:10-11
6
Mark 2:9
Wish one eazy pass to tok? ‘I forgive yu yor sins,’ or ‘Get up, karry yor bed make yu waka?’
Explore Mark 2:9
7
Mark 2:12
At wons, di man get up, karry en bed travel for dia front. Dem sopraiz well-well kon dey praiz God dey sey, “Wi neva si dis kind tin before!”
Explore Mark 2:12
Home
Bible
Plans
Videos