Make e nor bi like dat among una! Instead, anybody wey won bi oga among una, must serve di rest pipol and anybody wey wont bi first among una, must bi savant to di odas, just as Man Pikin nor kom make pipol serve am, but make e for serve and give en life to save many pipol.”