1
Levitikus 6:13
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Di fire must kontinue to dey burn on-top di altar and dem nor go let am kwensh.
Compare
Explore Levitikus 6:13
2
Levitikus 6:12
But di fire wey dey di altar must kontinue to dey burn. Make dem nor kwensh am. Evry morning, di priest go put firewood on-top di fire, e go arrange di burnt ofrin on-top am kon burn di fat for di peace ofrin.
Explore Levitikus 6:12
Home
Bible
Plans
Videos