1
Levitikus 18:22
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
“ ‘Make man nor sleep with man as if na woman; bikos dat kind tin dey bad for God eye.
Compare
Explore Levitikus 18:22
2
Levitikus 18:23
“ ‘No man or woman must sleep with any animal, bikos e go make dem dey unklean.
Explore Levitikus 18:23
3
Levitikus 18:21
“ ‘Make una nor give una pikin as ofrin to Molek juju, bikos e go disgrace Oga God name.
Explore Levitikus 18:21
Home
Bible
Plans
Videos