1
Joshua 23:14
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
“Make una listin, I go soon die. Una know with all una heart and body sey evritin wey God promise sey E go do, E don do am for us!
Compare
Explore Joshua 23:14
2
Joshua 23:11
Make una dey very kareful! Make una love di Oga wey bi una God!
Explore Joshua 23:11
3
Joshua 23:10
Only one of una fit make 1,000 pipol run, bikos di Oga una God dey fight for una as E promise.
Explore Joshua 23:10
4
Joshua 23:8
But una must dey loyal to di Oga una God, as una don dey loyal till today.
Explore Joshua 23:8
5
Joshua 23:6
“Make una dey strong! Make una dey obey evritin wey dem rite for Moses book with kare, so dat una nor go fall go left or rite
Explore Joshua 23:6