1
Joshua 21:45
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
So, God do evritin wey E promise Israel pipol.
Compare
Explore Joshua 21:45
2
Joshua 21:44
God dey protet dem, bikos of di promise wey E make with dia grand-grand papa. E nor get any enemy wey fit fight dem.
Explore Joshua 21:44
3
Joshua 21:43
So God give Israel pipol all di land wey E promise dia grand-grand papa and dem win am kon dey stay der.
Explore Joshua 21:43