1
Joshua 14:11
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Yet, I still strong like wen Moses send mi go spy. I fit still fight kon do my evriday work with di same pawa wey I get dat time.
Compare
Explore Joshua 14:11
2
Joshua 14:12
So make yu give mi di kountry for hill wey God promise mi dat time! Dat time, yu know sey na Anak pipol dey der with dia big-big towns. But if God dey with mi, I go distroy dem, as God promise.”
Explore Joshua 14:12
3
Joshua 14:10
“So naw, make yu si, God don keep mi rish naw, just as E promise. For dis forty-five years, even since God tell Moses en word wen Israel pipol still dey di wildaness kom rish naw, I nor die and naw, I bi eighty-five years.
Explore Joshua 14:10