1
Judges 2:10
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Afta dat generashon die finish, di next generashon forget God and evritin wey E don do for dem.
Compare
Explore Judges 2:10
2
Judges 2:18
As long as di leaders wey God give di pipol dey alive, E help and diliver dem from dia enemies. God sorry for dem well-well wen dem kry to am with pain, bikos of wetin dia enemies dey do dem.
Explore Judges 2:18