1
Isaya 14:12
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Babilon king, yu wey bi di morning star wey dey shine; make yu si as yu fall from heaven, just as devil fall! Before-before, yu katch many pipol, but naw, dem don trow yu for groun.
Compare
Explore Isaya 14:12
2
Isaya 14:13
Yu bin tell yorsef sey, “I go klimb go heaven go put my throne on-top di highest stars. I go sidan and rule like king for di highest mountin.
Explore Isaya 14:13
3
Isaya 14:14
I go klimb go di place wey high pass for di kloud. I go bi like di Most High God!”
Explore Isaya 14:14
4
Isaya 14:15
But God don bring yu down to di place wey deep pass and na der dead body dey stay.
Explore Isaya 14:15
Home
Bible
Plans
Videos