1
Hibru 1:3
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Na dis pikin bi God image and e dey show God glory. Naim dey keep evritin wey dey dis world with en pawa. Afta e don die make God for forgive evribody dia sins, e kon go sidan for God rite side for heaven.
Compare
Explore Hibru 1:3
2
Hibru 1:1-2
Before-before, God tok to awa grand-grand papa dem for many ways, thru di profets, but naw, E dey tok to us thru en pikin wey get evritin and na thru am, E kreate di world.
Explore Hibru 1:1-2
3
Hibru 1:14
All di angels na savants and na dem God send go prish for pipol wey go get salvashon.
Explore Hibru 1:14
4
Hibru 1:10-11
E still tell di pikin sey: “For di biginnin, na God kreate di eart and na with en hand E take make di heavens. Dem go skata, but God go dey forever. All of dem go grow kon old like klot
Explore Hibru 1:10-11
Home
Bible
Plans
Videos