1
Jenesis 47:9
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Jakob ansa Fero, “I don stay for more dan one hundred and thirty years. And all di years wey I don spend for dis life nor many, but e nor dey eazy; di years wey I don stay, nor many rish di years wey my grand-grand papa dem stay.”
Compare
Explore Jenesis 47:9
2
Jenesis 47:5-6
So Fero tell Josef, “Na yu yor papa and brodas kom meet. Egypt dey yor hand, so make yu do as yu like to yor papa and brodas. Dem fit stay for Goshen and if yu know any strong one among dem, yu fit gi-am my animals make e guide dem.”
Explore Jenesis 47:5-6
Home
Bible
Plans
Videos