1
Exodus 4:11-12
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
God ask am, “Na who give man mout or na who dey make pesin fit tok, hear or si? Nor bi mi wey bi God? Naw, make yu go and I go help yu tok kon tell yu wetin yu go tok.”
Compare
Explore Exodus 4:11-12
2
Exodus 4:10
Den Moses tell God, “My Oga God, Yu know sey I nor sabi tok well since dem born mi kon rish naw wey Yu dey tok to mi, yor savant.”
Explore Exodus 4:10
3
Exodus 4:14
Den Oga God kon dey vex with Moses, so E ask am, “Wot about yor broda Aaron wey kom from Levi tribe? I know sey e sabi tok well-well. E dey kom meet yu and wen e si yu, e go happy well-well.
Explore Exodus 4:14
Home
Bible
Plans
Videos