1
Exodus 35:30-31
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Den Moses tell Israel pipol, “God don koll Bezalel wey bi Uri pikin and Hur grand-pikin, wey kom from Judah tribe. E don full Bezalel with en Spirit and E gi-am betta wisdom and undastandin, so dat e go fit do difren tins.
Compare
Explore Exodus 35:30-31
2
Exodus 35:35
God give dem special skill to design with blue, purpol and red wool with fine linen and to weave dem too. Dem sabi dia work well-well.”
Explore Exodus 35:35
Home
Bible
Plans
Videos