1
Exodus 29:45-46
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
I go stay with Israel pipol and I go bi dia God. Den dem go know sey na mi bi dia God, wey take dem komot from Egypt, so dat I go fit stay with dem. Na mi bi di Oga wey bi dia God.”
Compare
Explore Exodus 29:45-46
Home
Bible
Plans
Videos