1
Deutronomi 26:19
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
If una obey am, E go karry una high pass evry oda pipol wey E kreate. Den una go get praiz, honor and evribody go dey tok good about una. Una go bi holy pipol to di Oga una God, just as E promise.
Compare
Explore Deutronomi 26:19
2
Deutronomi 26:18
Today, God don sey una bi en pipol, en betta gift wey E value well-well, just as E promise, so una must obey en kommand.
Explore Deutronomi 26:18