1
Acts 6:3-4
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
So make una look round kon choose among una, seven men wey una know sey dey bihave well; di Holy Spirit dey use well-well and wey get sense, so dat dem go do dis work for us. So dat wi go fit put awa mind for prayer, as wi dey prish God word.”
Compare
Explore Acts 6:3-4
2
Acts 6:7
Na so God word start to spread and di disciples wey dey Jerusalem kon plenty well-well. And many priests kon bilive Jesus Christ.
Explore Acts 6:7
Home
Bible
Plans
Videos