1
2 Timoti 4:7
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
I don fight di good fight for di faith wey I get; I don run di race finish; I don do wetin I promise sey I go do.
Compare
Explore 2 Timoti 4:7
2
2 Timoti 4:2
Make yu dey prish God word and dey ready, weda di time dey okay or not. Make yu use patient take korrect and enkourage yor pipol with betta tishing.
Explore 2 Timoti 4:2
3
2 Timoti 4:3-4
Bikos time dey kom wen pipol nor go won hear good and betta tishing again. Instead, dem go dey follow wetin dey hongry dem to do kon dey find tisha wey go tish dem wetin dem won hear. Dem go rijet di trut and love lie-lie story.
Explore 2 Timoti 4:3-4
4
2 Timoti 4:5
But make yu kontrol yorsef for evritin. Nor fear to sofa for Christ. Dey do God work and dey tell odas about di Good News.
Explore 2 Timoti 4:5
5
2 Timoti 4:8
Naw, di prize for raitiousness dey wait mi and na God wey dey judge rite go give mi dis prize for di day wen Christ go kom. Di prize nor bi for mi alone, but na for evribody wey dey wait for Christ to kom back.
Explore 2 Timoti 4:8
Home
Bible
Plans
Videos