And e die for evribody, so dat evribody wey dey live nor go live for diasef again, but for di Pesin wey die and wake-up afta three days. So naw, wi nor dey look anybody like ordinary human being. Even doh wi bin know Christ like dat before, wi nor know am like dat again.