Tell dem sey, make dem use dia money take do good. Make dem dey do plenty good works kon dey give doz wey nor get and make dem always dey ready to share with odas. If dem dey do like dis, dem go dey use dia money and propaty take lay good foundashon for dia future, so dat dem go get life wey nor dey end.