1
1 Timoti 3:16
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Wi know sey God ways dey great well-well: Christ kom as human being; di Spirit show sey e dey free; angels si am wen e kom prish among Gentile pipol; pipol bilive am for di world and God karry am go heaven with glory.
Compare
Explore 1 Timoti 3:16
2
1 Timoti 3:2
Leader for church must bi pesin wey nor get fault; wey get only one wife; fit kontrol ensef; get sense and respet; dey welkom pipol and e bi good tisha.
Explore 1 Timoti 3:2
3
1 Timoti 3:4
E must bi pesin wey dey manage en own house well and dey make en shidren obey and respet am.
Explore 1 Timoti 3:4
4
1 Timoti 3:12-13
Deakons must dey faithful to en wife and must fit kontrol en shidren and evritin for en house. Doz wey don serve well as deakons, pipol go respet dem well-well and di faith wey dem get for Christ, go dey strong.
Explore 1 Timoti 3:12-13
Home
Bible
Plans
Videos